I have this friend I usually share what I learned here with him and since he usually ask me for advice, yesterday he sent this to me :
"Omo, I don make 1 mistake o, I went sarging wit one of my classmate, I no know se d guy na big AFC o, d guy come de humiliate me in front of softies (girls) o & na intentionally him dey do am
e get one gal wey him lyk & I come tell am se I lyk her, him come discourage me se d girl get boyfriend & she no go gree 4 me, him come go tell d softie se I lyk her & him come de use dat advantage go very close 2 d girl
Abeg how I go fit Amog (chance) d guy, bcos him dey use me chop star 4 d gal place"
@AnswerMachine what advice should I give him?